-
Why be say na only guys dey give girls for Valentine’s Day. Ohhh i remember, hope you get🤣🤣🤣🤣🤣🤣
6 Comments -
omo the kind cold may dey this NSK na die, may person no gree freeze to death oo.God abeg💨
2 Comments -
Why be say if you ask person for movies to watch, he com tell you say he no get movie. The next thing wey he go tell you na korea movie 😆😆😆😆
4 Comments -
If you dey look for girlfriend now , run no because na after February 14 i dey look for my own .If not be ready for billings 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
3 Comments - Load More Posts
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Sorry, no items found.
LoL 😂