-
Elginny Utonwa posted an update 1 year, 3 months ago ·
*If no be harmattan wey freeze my account, how much is bag of rice and chicken 🐓 way I no fit buy for members of this group 🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️ it’s quite unfortunate things happened this way, make una no vex for me*🚶🏾♂️🚶🏾♂️🚶🏾♂️🚶🏾♂️🚶🏾♂️🚶🏾♂️
Lol
That’s funny😂
Harmathan go unfreeze am ooh😂
Funny😂🤣
Abi you no get money for account?😒🤣
Hia
Which kine scope be this?🤣😂
Money no dey account, osim harmathan🤣
Wait I am bringing heater
Lol
Hahaha