-
Precious Which one be say i dey enter your eyes? I want to enter your bank account😂, happy monday to all of una wey garri dey hungry🤣
2 Comments

Noooh
Nah only eye you fit enter😆😂