-
Susan Eke posted an update in the group
ENTERTAINMENT HUB 1 year, 9 months ago ·
Una don hear? Pastor Shoots Wife And Himself In A Hotel Infront Of His Three Children. Where there is gun there is war o. Why pastor dey carry gun? Pastor wey supposed use prayer for protection dey carry gun.
So sad 😞