-
Them steal our mandate, dem say make we go court, we go court, court come give us uppercut😂😂😂Obidients wetin dey sub naa😂
1 Comment

No be only upper cut
Dem join am smack down 😂