-
3 Comments
-
I’m tired of this my heart😭 My brain go finish plan something, small time my heart go start catch feelings come spoil everything. I no wan heart again. Anybody sabi where I fit go go remove my heart I no need am again
6 Comments -
Good food wey I dey eat for dream pesin come wake me😭 Anger just full my body now
7 Comments -
You know you’re poor when you soak garri and wait for it to rise before you drink. Let this garri multiple.
6 Comments -
Guys, please, put me in your prayers. I’m seriously sick. My doctor said he won’t be able to treat me, that my condition has passed the level for cure. Just yesterday, he asked me not to come to his hospital again. I don’t know where to turn to. He said the only person that can cure my disease is God, I should just go home because cure for poverty…Read More
8 Comments -
Please, e get anyone wey fit sponsor me go US? or Canada, maybe UK. I get business idea wey go flourish well well there. I only need 1 year after which i go come pack and give you back your investment plus big, extraordinary jara. Anyone, please. You will not regret your investment
1 Comment -
When you wear underwear wey dey reach navel, know say you don old.
2 Comments -
My only only prayer be say him underwear clean
+3- Lauren Scott
- Kevin Anderson
- Eze Ben likes this
4 Comments- Load More Posts
Share Profile
Abi nah