Dem steal our mandate, dem say make we go court, we go court, court give us uppercut for court😂😂😂
1 CommentRich man pickin dey ask me which airline is my favorite airline😃 me wey never see plane wey park before e come be to enter plane 😂
2 CommentsDating a jealous girl be likeBabe were are you?Me_ am in the churchHer_ give jesus the phone lemme confirm if you are saying the truth🙄
My destiny helper don see me where i dey tell okada man to keep the change🥺
3 CommentsThem steal our mandate, dem say make we go court, we go court, court come give us uppercut😂😂😂Obidients wetin dey sub naa😂
1 CommentDem break your heart you dey reject food, how you want take get strength cry😄
2 CommentsI wanted to send i love you to my girlfriend and i mistakenly sent it to my landlady, and she replied i love you too, stop paying house rentMe-👇
2 Comments- Load More Posts
Share Profile

Friends

Valentine Victor
@esom

Uzoma Kosisochukwu
@kosi

Stella Israel
@stellar

Savage Boss
@savageboss

Queen Ogochukwu
@lolo1


I’m ready