-
Police catch weed for me and rich man pikin hand, them come tell the rich man pikin to go home say them go report am to him papa, come dey tell me to enter hilux🤔 e good? no be the same crime we commit? Justice for poor man pikin😎
1 Comment -
Dem steal our mandate, dem say make we go court, we go court, court give us uppercut for court😂😂😂
1 Comment -
Rich man pickin dey ask me which airline is my favorite airline😃 me wey never see plane wey park before e come be to enter plane 😂
2 Comments -
Dating a jealous girl be likeBabe were are you?Me_ am in the churchHer_ give jesus the phone lemme confirm if you are saying the truth🙄
-
My destiny helper don see me where i dey tell okada man to keep the change🥺
3 Comments -
Them steal our mandate, dem say make we go court, we go court, court come give us uppercut😂😂😂Obidients wetin dey sub naa😂
1 Comment -
I left home to feed home don call say them wail bill garri for him🤣🤣
1 Comment -
Dem break your heart you dey reject food, how you want take get strength cry😄
2 Comments -
I wanted to send i love you to my girlfriend and i mistakenly sent it to my landlady, and she replied i love you too, stop paying house rentMe-👇
2 Comments - Load More Posts
Media
Photos
Videos
Audios
Files
Sorry, no items found.
Friends
Somtooyah yahoshaphet
@somty
Loveth Onwudiwe
@akudera
Sulaimon Fayemi
@sulaayo
Temitope Jossou
@purple
DavidIzu Okonkwo.
@izu
Lol